Sapele Mega Rally: Mak We Vote Bad Government Commot For We Delta – Sadjere
Dem House of Representatives candidate of Social Democratic Party (SDP), Amb. Prince Igho Sadjere don talk am say na only for Social DemocraticParty (SDP) wey go fit get beta candidate wey go fit help comot we state for all the nyamanyama…