Delta Guber 2023: Make We Shine We Eyes, We State No Bi Play Ground…

0 182
CBN

…who no sabi, make e follow pipo wey sabi, e don te wey we deltans dey suffer for we own state.

 

…na for SDP Beta life dey o! PDP we never see future o! APC na die we dey o!

 

CBN

By Bion Bion

 

Fellow Deltans,

 

Dem say na fly wey no get sense, dey follow dead bodi enter grave.

 

Cut nama, cut nama na for cow bodi, we elders wey don siddon see wetin dey shele for we state since, don talk am say na zombie dem go say waka go dia, e go do as dem talk.

 

We wey bi elders for we state, we dey beg una wey bi youths, women make una no go fall mugu waste una vote for person with dem wayo party wey no go think beta for we state because we don see dem finish.

 

Make we Vote For Gbagi, SDP Wey Bi The Good, PDP No Qualify, APC No Go Help We State because dem don already finish we nation!

 

Make we support Gbagi wey dey for SDP, make we life and state Beta again!

 

Gbagi, SDP na for we own Beta!

 

We Moove!

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x