Delta 2023: Wetin Gbagi, SDP No Fit Do, No Dey Exist Inside Other Parties…

0 115
CBN

By Bion Bion

SDP, Gbagi Na Delta Progress o!

CBN

If Gbagi No Fit Repair and Rebuild Delta as a State, We no sure say any of PDP or APC or Others Candidate go fit Rebuild We State!

Make We Support We Own Wey Sabi, Wey go fit make Delta Work, make We tomorrow Beta!

Inside GBAGI, SDP Goodie Bag, Na Better Life Full am!

Come Follow me Support Gbagi! Support SDP!

Come Make We Jolly Togeda!

We Moove!

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x