2023: No Sell Your Vote, SDP, Gbagi Don Come To Liberate Delta state o!

0 151
CBN

Fellow Deltans,

 

We don too dey for suffer suffer government hand, mak we try dis time comot dem bad belle parti wey dey bring candidates wey no sabi wetin bi d problem talkless say dem wan solve am, dem don dey for government since no result.

 

CBN

PDP, APC, others no bi solution, dem na d Parti wey dey carry problem come wey don dabaru we state.

 

Mak we follow candidate wey go fit work, tak comot we state for dis wayo borrow borrow government wey don carry we state backwards.

 

Mak we vote for all SDP candidates for both National Assembly, Governorship na dem go fit work mak we state beta.

 

Mak we vote for Olorogun Barr. Kenneth Gbagi OON for Governor!

 

Vote for SDP wey get White Horse, IYESI, Anyinya Ocha for Progress!

 

Dis time mak we no fall mugu o!

 

Mak we waka o!

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x