2023: Gbagi, SDP Na Tsunami Wey Go Sweep PDP, APC Comot For We Delta State For Beta
...say PDP, APC don finish we state n nation.
Mi Pipo,
E don te wey we dey suffer suffer for PDP hand for we Delta state o even APC com join dem wan finish we Delta state o
Mak we no gree mak jigbiti n…