2023: Gbagi, SDP Na Tsunami Wey Go Sweep PDP, APC Comot For We Delta State For Beta

0 175
CBN

…say PDP, APC don finish we state n nation.

 

Mi Pipo,

 

CBN

E don te wey we dey suffer suffer for PDP hand for we Delta state o even APC com join dem wan finish we Delta state o

 

Mak we no gree mak jigbiti n wayo pati wey carry dem puppets enter com finish we state o

 

Dem say cut nama, cut nama na for cow bodi, moni wey dem dey loot dey build skyscraper fir demselves na we moni.

 

Mak we come togeda join hands tak throw way all d jigbiti n wayo PDP, APC dem don too wound we wey bi Deltans and we Delta state.

 

We Delta state no bi dumping ground o!

 

Na only Gbagi go fit work o, others no go fit work, dem get godfather o!

 

Mak we support Gbagi for Governor!

 

Vote SDP mak we Delta Progress o!

 

Deltans wadoo!

 

Mak we Waka o!

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Oldest
Newest Most Voted
Inline Feedbacks
View all comments
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x